Lyrics: Emmanuel Tosin Oghenetega
Music: Emmanuel Tosin Oghenetega
Hum! uyeah…eee!
Everything na Rent for this life
And I feel like it due everyday
Ha! My Nigga no go Dey dull
Keep pushing, Do your best
If you never win no dey rest
Hustler Man Keep it hundreds
Ti abajoni oun La’joje
Shoutout to my Nigga
wey dey keep it hundreds
Una own no go spoil as una gbeMidebe
LoLa Inu Kan mo fi N saYe Lo
When evidence shows
Aje Amaa JaYe GAN
LoLa Inu Kan mo fi N saYe Lo
When evidence show
Aje Ama JaYe GAN
LoLa Inu Kan mo fi N saYe Lo
When evidence show aje Ama JaYe GAN
LoLa Inu Kan mo fi N saYe Lo
When evidence shows aje Ama JaYe GAN
My Nigga no go Dey dull
Keep pushing, Do your best
If you never win no dey rest
Hustler Man Keep it hundreds
Shoutout to my Nigga
wey Dey keep it hundreds
Una own no go spoil as una gbeMidebe
LoLa Inu Kan mo fi N saYe Lo
When evidence shows
Aje Amaa JaYe GAN
LoLa Inu Kan mo fi N saYe Lo
When evidence shows
Aje Amaa JaYe GAN
When the wonder sub
Ayawon Aja"
In Everything I do make I prosper
All the challenges amalaaja (conquer)
Father take away my sorrow give me payday
Ti omo ba sise, Oma keere
Sleep on who! Ayewada ?
And am lyrically Bad Ama FaaJa! ee o
Every hustler get in payday o ee
When the wonder sub
Ayawon Aja"
In Everything I do make I prosper
All the challenges amalaaja (conquer)
Father take away my sorrow give me payday
Ti omo ba sise, Oma keere
My Nigga no go Dey dull jojo!
Keep pushing, Do your best
Don’t DULL
If you never win no dey rest “Olun!
Hustler Man Keep it hundreds
Shoutout to my Nigga
wey Dey keep it hundreds
Una own no go spoil as una gbeMidebe
LoLa Inu Kan mo fi N saYe Lo
When evidence shows
Aje Amaa JaYe GAN
LoLa Inu Kan mo fi N saYe Lo
When evidence show
Aje Ama JaYe GAN
LoLa Inu Kan mo fi N saYe Lo
When evidence shows
“Aje”Ama JaYe GAN
LoLa Inu Kan mo fi N saYe Lo
When evidence show
“Aje” Ama JaYe GAN
Yeah
AjoMa jayeGan
AmaJaYegan
KamasaYeLo
KajomajaYeLo
AmaJaYegan
AJoMasaYegan
KaMaJeYelo
KajoMasaYeLo