I Go Dey

Lyrics: Yunusa Mubarak ayomide Music: Yunusa Mubarak ayomide I'll be there with you 247 ,My baby oo Anywhere you go Na ,me and you go go Say! I No Fit leave you ,,ahhh I go dey for your domot,I no fit Leave you I go dey for your domot, I no fit Leave you my baby,say na you I want o.
Of Course!!. Baby mhi' je ka lo Anything wey you want I go give you money So Make you give me love Many dollar and naira,when I get my money.. Ama Carry you go meet my mommy Make you see somebody..
Oh my baby I'm for real.. Ohhhh.
V2
I'm sorry Oh my baby I'm sorry oh Baby I'm sorry ohh Baby I'm sorry oh oh oh
Na the love I get for you Dey make you dey do gra gra baby No go do like that Shey you know sey I love you baby Malo shey bayen Anywhere you wan go I go follow go I go be your hand bag 247 I go dey with you ..
Of Course!!. Baby mhi' je ka lo Anything wey you want I go give you money So Make you give me love Many dollar and naira,when I get my money..