Sutana

Lyrics: Jibola victor Music: Jibola victor I be young boy way get bukata Doing good things
And things way matter Make I no day bothered Oti kpe ti mo ri eh susana ELIJAH ELIJAH SUTANA
Mama keep calling my phone oh She say jibola Na person wey sabi road make you follow Oh oh oh
Blessing and mercy no sorrow I pray to jehovah Shower me blessings no more sorrow Oh oh Na person wey go go know Who never go no go know o Ema foju di Omo oloro Where music Dey carry me go , me I no know I no go die I no go kpeme I go ball on them like pele Ejoko sibe e ma pkem bè Awon to jaye Lana da won ti Sempe
My brother you no say gone are does days I get big shoe but I no get lace Omotena tell me make I show face Person wey no get money no fit show face
Em never see anything TI nba ti mugbo mi yo I no Dey hear anything Dem never see anything I go show them many pattern Dem go hear many things Yeah Me I one go oo i Dey go uptown I one fly from Lagos
 to campala Ole pade mi ‘n capetown yeah Enemies jonze ooo Enemies go rundown Won ma pkelemesiiii Dem go fall down yeah
Me le sare keke kolu korope Cause me I dey go places won ma fi owo gbe I go shine like omo ma fo lo ke If na money talk o ma ri owo mi loke Hustle must pay Money and fame If you day find me come to my lane Lost to the game Blessing like rain Jehovah cover me Devil must fail
I be young boy way get bukata Doing good things And things way matter Make I no day bothered Oti kpe ti mo ri eh susana
ELIJAH ELIJAH SUTANA I can feel the better Really so close 24/7 gallant Omo mi I no jonze See my road e clear Omo no go slow See my road e clear Omo no go slow Me I one go oo i Dey go uptown I one fly from Lagos
 to campala Ole pade mi ‘n capetown yeah Enemies jonze ooo Enemies go rundown Won ma pkelemesiiii Dem go fall down yeah
Me le sare keke kolu korope Cause me I dey go places won ma fi owo gbe I go shine light omo ma fo lo ke If na money talk o ma ri owo mi loke Hustle must pay Money and fame If you day find me come to my lane Lost to the game Blessing like rain Jehovah cover me Devil must fail
I be young boy way get bukata Doing good things And things way matter Make I no day bothered Oti kpe ti mo ri eh susana
ELIJAH ELIJAH SUTANA