Lyrics: Brunryn
Music: Brunryn
Life nah turn by turn
Everybody go blow one by one
Many things eyes donsee,mouth no fit talk
Ile aye yi ko n se fun enikan
Normally man must to chop
Things wey I no wan do plenty gan o
But choice nodey,you gaz make the dough
Make everybodycelebrate,bamijoo.
Yeh,mo fe lola laye
Me and mygoons,ka jo lo ma jaye
Steady balling lalale Friday
I wan even take mama to Marley
Yeh,mo fe lola laye
Me and mygoons,ka jo lo ma jaye
Steady balling lalale Friday
I wan even take mama toMarley.
Shawty wanna go for long
Guess u wanna act along
Cause am the king of the party
Right from the starting
Lyk over
Yo
Dem wan make me fall
me no fit dull
Face one or two me dey face
Flex for the night many kele we dey ball
Party party many many disturbing calls
Yeh,mo fe lola laye
Me and mygoons,ka jo lo ma jaye
Steady balling lalale Friday
I wan even take mama to Marley
Yeh,mo fe lola laye
Me and mygoons,ka jo lo ma jaye
Steady balling lalale Friday
I wan even take mama to Marley
emi fe ma jaye
New new currency ninu aparte
Steady balling lalale Friday
I wan even take mama toMarley.
emi fe ma jaye
New new currency ninu aparte
Steady balling lalale Friday
I wan even take mama to Marley