Lyrics: Boi Malik
Music: Boi Malik
I'm find a way to fix this
Baby Jo dakun
Your wahala plenty
like wahala room blog
Open your eyes and see
Wetin I don do Jo
Jowo
Na new year we dey calm for me
I no understand the anger u dey unleashed
Relationship no go sweet without money
Motitele Beri tiga tori otunsunmi
Aeeeh aeeeh
Olohun maje
When I make am
You wan enter my Benz
By that time
I no go listen
Etimi ti deaf o
You better know what you doing o
Cuz the boy no get
The wan I don Dey do
You don forget
By that time I no go listen
Etimi ma deaf oo
You better know what you doing ah eh
Maria make you calm down ah eh
You better know what you doing ah eh
Maria make you calm down ah eh
You better know what you doing ah eh
Odo Maria Ah
Every seconds ooo
Na my mind you dey
Tell me why you dey para
Because of the money wey you ask
And I no give
Am always on the grind you know ooo
Na money I dey find you know ooo
The table go turn you know ooo
And he go reach my turn
Reason with me reason with me
I dey beg you make you reason with me
Cause everything fit change in a Twinkle of an eye
Na allow anybody poison your mind
Durotimi Durotimi
Maria Mo n bebe ooo Duro ooo
Cause everything fit change in a twinkle of an eye
Make another shima no come take your spot
Olohun maje
When I make am
You wan enter my Benz
By that time
I no go listen
Etimi ti deaf o
You better know what you doing o
Cuz the boy no get
The wan I don Dey do
You don forget
By that time I no go listen
Etimi ma deaf oo
You better know what you doing ah eh
Maria make you calm down ah eh
You better know what you doing ah eh
Maria make you calm down ah eh
You better know what you doing ah eh