Lyrics: Lloyd Chikezie Achonye/Paul Oluwafemi Pedro Music: Lloyd Chikezie Achonye/Paul Oluwafemi Pedro Eledumare you carry your blessings and cover me sins People be looking at me and be telling me I won’t make it
Me I be running the game running since 1960 yeah Kilometer Kilometer me I be running my things Eyea dunno
Holy water, holy holy water angel Holy water, holy holy water angel Holy water, holy holy water angel Pour me holy water, holy water holy holy water angel
Holy water, holy holy water angel Holy water, holy holy water angel
RIP to all the igbo wey maroon as I dey reason Street credibility no be for prison As you dey pray for better days, make you for no close your hand every Beginning has an end, sure plug go still bad Watch the throne but my eyes on the paper If a hommie talking different, ama talk to him later Isiowuashi fire can’t cool Money no dey bellefull If u pot number 8, then u rack the pool Whenever my eyes red naim sky dey turn blue Update no complete if dem no pass u d tool Who be you? no Dey kpo, uno Dey brew As I had a bad day, I went back to my crib and roll 2 I wrote too Put my feelings in a song when I rap Burn trees, next tattoo go be Canadian flag If you ever see me brag, know say money enter Poverty go fit make you mental I no Dey yarn dust, I Dey yarn scores I Dey pray to baba God make e open all d doors Your shima fit Dey give u all fours Whenever the money Jaa, everything go turn war. Everything go turn war
Eledumare you carry your blessings and cover me sins People be looking at me and be telling me I won’t make it Me I be running the game running since 1960 yeah Kilometer kilometer me I be running my things
Eyea dunno Holy water, holy holy water angel
Holy water, holy holy water angel Holy water, holy holy water angel
Pour me holy water holy water holy holy water angel Holy water, holy holy water angel
Holy water, holy holy water angel Holy Holy Holy Holy Holy Holy Holy Holy Holy Holy Make e touch me
Holy Holy Holy Holy Holy Holy Holy Holy Holy Holy Make e touch me
Holy water no be Aquafina Anointing oil I cast & bind Left and right Mary wanna when next I rhyme
Cut my coat like Oga Joseph If u ever see odogwu, make u give am respect
Zero Favour should be what u expect Uwa sirike, Amuneke
Praying to Oga Emma Whenever I take shot O ga aba
Gone are the days Ella ji umbrella Rest in peace to the ones that we lost mbada dey call, later we go talk