Prado

Music: Ajayi Abayomi My baby my medicine Hope you no go run me street O mo pe mo n ball nisin And I no like funny scenes
Girl your bounce e Dey make me Dey praa And I no fit to wan go Dey knaa
You know as e Dey be So ma lo gbezome you know the drill
Ati Vado Ati Fido Gbogbo wa Ninu Prado
Rahman jago Asake medo Eruku ni mo bato
From Colorado Enter Moscow I'm international baby eh
An el chapo I no Dey cap o And my cash no be bagko
You too fine, won tu lo bad Ma Bo cardi, ko lo far I'm talking real shit, ye ma doubt If na today, I'm gon pay your dow
I'm a sizzling siren im freaking divine Pull off your shirt give me bikini vibes All of my guys ti mo so fun nigbayen Don testify say I bad
I be takeaway E mi n gbere dele oh No be play Abbyjay no Dey seke o Bere nle Na me Dey come through on payday o Shoti ye And if you wan go ire o
Ati Vado Ati Fido Gbogbo wa Ninu Prado
Rahman jago Asake medo Eruku ni mo bato
From Colorado Enter Moscow I'm international baby eh
An el chapo I no Dey cap o And my cash no be bagko