Lyrics: KillerTunes/Oghenekpabor Joshua Okoro t/as Kpee
Music: KillerTunes
Get one for my insta
Wey dey text all day
Another one for my twitter
Very soon I go answer
This kind thing no dey finish
No fit let them dey see me finish
Been watching you you you for a minute
Make I reserve all my feelings oh
You know say me I no fit waste time
Kill the club with ya waistline
Go let them see what is behind
After the show make we rewind
Mmm
(You know say me I no fit waste time
Kill the club with ya waistline
Go let them see what is behind
After the show make we rewind)
On the long run
On the long run
You go wound person
On the long run
It's a must must
Odidun dun
On the long run
You go wound person
On the long run
It's a must must
Odidun dun dun dun
Oh jara
Oh jara
Oh jara
See Coca-Cola oh see gala
This one you go dance you go tire
Put fisi for me jhor put jara
Oh jara
Oh jara
Oh jara
See Coca-Cola oh see gala
This one you go dance you go tire
Put fisi for me jhor put jara
Wetin you find you go see
Na you dey make me dey stand on my feet oh
No make me waste energy
You know your presence be heavenly things o
My body do like I smoke weed
Na coz of you I dey get enemies
When e go set dem no fit tell person.
Dem no dey tell person
You know say me I no fit waste time
Kill the club with ya waistline
Go let them see what is behind
After the show make we rewind
Mmm
(You know say me I no fit waste time
Kill the club with ya waistline
Go let them see what is behind
After the show make we rewind)
On the long run
On the long run
You go wound person
On the long run
It's a must must
Odidun dun
On the long run
On the long run
You go wound person
On the long run
It's a must must
Odidun dun dun dun
Oh jara
Oh jara
Oh jara
See Coca-Cola oh see gala
This one you go dance you go tire
Put fisi for me jhor put jara
Oh jara
Oh jara
Oh jara
See Coca-Cola oh see gala
This one you go dance you go tire
Put fisi for me jhor put jara