Oron road ((with Icarus Crusoe))

Lyrics: David Jeremiah/Divine Bassey Music: Divine Bassey kalashi enter moto make we go Taiwan
E come for my heart and my soul o the girli dey put me for go slow the girli dey form, the girli dey form make I no catch am for Oron road oron road so many girls wey dey form for me unto say I no get money unto say and I too ugly
make I no catch am for Oron road oron road, Oron road, Oron road o, Oron road, Oron road, Oron road, make I no catch am for Oron road oron road, Oron road, Oron road, Oron road, Oron road, Oron road, Oron road oh no
kalashita enter my moto carry me where I no know making me be like say I don't know my self anymore kalashita enter my moto looking like am on colos making me be like say I don't know my self anymore
Verse 2:
No come dey do like you no know... You for just tell me make I know Money no dey e no mean say I olodo So no come dey play me like Ororo (CR7)
Omor I see Everything...The wedding ring My body bin move jigijigi I no sabi say this one no be love But my mumu brain no wan dey reason
"Baba God, make I ball every season (Amen) All my opps dem shots, make e miss me (Amen) Daily bread when you share make e reach me (Amen) Whenever she on TV, make she see me"
Nowadays, I dey chill for Gaza Waka from Timber Market go reach Plaza Only thing I wan tell Anita...
make I no catch am for Oron road oron road, Oron road, Oron road, Oron road, Oron road, Oron road, Oron road jeje
kalashita enter my moto carry me where I no know making me be like say I don't know my self anymore kalashita enter my moto looking like am on colos making me be like say I don't know my self anymore
kalashi enter moto make we go Taiwan