DIFFERENT JOURNEY

No face No case No send anybody wey won test me You won find my craze? You won test my faith learn lesson I’ve been grinding for days I’ve been grinding for years What’s next please? I say man me I’m never gon rest Steady chasing this money restlessly
Bad belle no go cross my part I’m on a different journey And i promise dem go see my back I was born in the 90s Clean boy big man thing Looking fresh and fly
Steady I dey run my race o Dem no fit defeat me Which kind craze I never craze o All for the bag Steady I dey run my race o Dem no fit defeat me Which kind craze I never craze o All for the bag
Double your hustle Life wey you see so na puzzle Na every body Dey struggle To run up the bag in abundu
Nigga tell me what I can’t do Every night,hustle,burning my candles Started from the bottom now we here You a Hater? When you see me disappear