Mejagbagba
Lelele
Wowowoo
Girl your body nice
Say what you do to me so fine
And baby girl
I swear no dey lie
Wey your waist
Wey your waist
Worth all the hype
Ei worth all
The hype yeah yeah
Wind ( windwind)
Your body want make
A man make up my mind
(Mind, mind)
And I no dey lie ( walailai )
And you hypnotizing
Hypnotizing the man
She no wear make up and too fine
They figure hate oo
Them no fit concentrate oo
Your body craze oo
Ibi crossing my lane oo
They figure hate oo
Them no fit concentrate oo
Your body craze oo
Ibi crossing my lane oo
Lelele
Lelele le le
Lelele
Lelele le le
Lelele
Wowowoo wowo
Fine girl, Sweet mame water
I want to cool my mood
Come make I pour holy water
So I fit to keep you cool
Fine girl sweet mamasita
Nlovi kometo eyyy eyy
And as you don't freeze my meter
Ooo yeah, oo
Fine girl you know wetin dey for we
(So tell me wetin dey for we)
And I know you want me
Them no say you want me
They figure hate oo
Them no fit concentrate oo
Your body craze oo
Ibi crossing my lane oo
Lelele
Lelele le le
Lelele
Lelele le le
Lelele
Wowowoo wowo
One time make I give you one time
Two time, make I give you two time
Ooo mi amour
Mi amour
Wowowoowowor
One time make I give you one time
Two time, make I give you two time
Ooo mi amour
Mi amour
Wowowoowowor
Sena brown brown boy