Feelings

Lyrics: Abiodun imole Music: Abiodun imole Man i believe say one day e go be Baba magbagbe mi I keep trying make I win So me go down on my knees I pray to baba for his Peace Guide my path on the road man I’ve been chasing my dreams
From my mouth to the God hears So many days man I’ve shed tears But inner me me no get fears Been through allot man I’ve done stress Did it I get conscience Badman I keep it 100 Step on beat man I’m wanted Man dey face things out there
Then I keep vibing all night long (Long long long long) Ki isoro mi ba odo lor (Ki isoro mi ba odo lor) Dem say this life nah turn by turn (life nah turn by turn) Baba when e go reach my turn (when e go reach my turn )
Anyhow e be sha dey thank god Keep my head up man I stack up Nah person wey fall nah him go stand up M N B G man No Be God o Man no Be God Wo wo wo O M N B G man No Be God
Been down for a long days Ile adura for like 10 days left alone so I run race So many things wey man don face Ojutori ibi shi mari ire Guide my path I’m on free way Imma do my thing do my thing my own way
After The rain suns gon shine Ti aye ban je aye man im gon shine Mokepe oluwa kepe baba I’m born to shine
Doing prayers I’ve been fasting When e go be now I’m asking Baba jor wa dasi Make my life fantasy
Then I keep vibing all night long (Long long long long) Ki isoro mi ba odo lor (Ki isoro mi ba odo lor) Dem say this life nah turn by turn (life nah turn by turn) Baba when e go reach my turn (when e go reach my turn )
Anyhow e be sha dey thank god Keep my head up man I stack up Nah person wey fall nah him go stand up M N B G man No Be God o Man no Be God M N B G man No Be God
So I feel it in my soul (Long long long long) Many things I do (Ki isoro mi ba odo lor) Jara di Dara do (life nah turn by turn) Many shit things I do
Ki baba magbo ohun mi o Many things I want iwo lo mo ohun to ohun mi Everyday by day o then I talk to you o Baba gbo ohun mi o