Enjoyment (feat. Oga Network)

Lyrics: Graham Onyemike Nzeh Music: Graham Onyemike Nzeh It’s Graham d d d d baba now Oga network on this - ya ya yo le le ya Yang papi Wetin I come this life come do (na to enjoy) I no want stress me i just wan (I want to enjoy) I want get many workers weh (wey I employ) Make dem just dey do the work make I (make I enjoy) Wetin you come this life come do (I want to enjoy) Uhh hah leave me make I enjoy (na to enjoy) Cos I want get e many workers weh (wey I employ) Make dem just dey do the work make I (make I enjoy) Make I make I just dey enjoy oh I no wan wait make my mate come dey pay me salary e e e e I wan dey do inyanga I wan dey do shakara I wan be beans wey dey need to fit to fry akara Make dem knock my gate kpo kpor kpor Blow their horn por por por Na me dem dey call call call Ego ka ha na cho cho cho Help me call everybody go reach mama wey carrry belle Man no die man no rotten Something go must to enter belle I wan dey ball (ball) No time to dull (dull) If wetin hungry me no dey here I fly abroad Oh ya ya yo yo yo ye Wetin I come this life come do (na to enjoy) I no wan stress me I just wan (I wan to enjoy) I wan get e many workers oh (wey I employ) Make dem just dey do the work make I (make i enjoy Oh I want to be taking care of (I want to enjoy) Leave me make I enjoy oh (na to enjoy) I get plenty many workers oh (wey I employ) Na dem dey just dey do work for me (just dey enjoy) I want to enjoy ohhh Leave me Leave me make I live my life I no come to suffer brother I want enjoy life Chukwu abiama ife adigo mma oh ehh Everything maramma e don maramma oh awu I for don marry enjoyment Na you cause am oh Na you cause am eeeh One nkwubi for here oh (for here oh) Hennessy yakpa for here oh (for here oh) Money full my body oh Enjoyment wan to kill us for here oh Who dey breet (who dey breet) Who Dey cough (who dey cough cough) Dey no fit breet Who dey momoh (who dey momoh) Enjoyment na my portion oh Because I no come this life to kill myself Wetin I come this life come do (na to enjoy) I no want stress me i just wan I want to enjoy I wan get many workers weh Wey I employ Make dem just dey do the work make i (make I enjoy) I want to be taking care of (I want to enjoy) Uhh hah leave me make I enjoy (na to enjoy) Cos I want get e many workers weh (wey I employ) Make dem just dey do the work make I (make I enjoy) Make I make I just dey enjoy oh Its Graham d d d d d d baba now Wicked mix