OROMA

Lyrics: Samuel Onabiyi Adura Music: Samuel Onabiyi Adura Shebaa On a road amma give you all the tools Kosi werey
Oh jah oh jah I like the way you make me shiver ah Shebaa Shebaa The girl just Dey make me shiver ah
All of the man them match up the place oh All of the girl them whine up replace o Move to the left to the center the base o You no be pbella no Dey do the dirty dance o x2
He say OROMA whine for me He say Shebaa carry body Inna mi whine that thing Pum pum sweet cant deny me my win x2
Hmm hmm I no the matter wey Dey come wey Dey control me Mo ma ru pawon bi ti tsunami Olorun ti fun mi commandi
Emi Omo Aromire akeruwasa Baby shake your body Yh You no the WhatsApp Kepe pada selepe Ke mi malo sise layemi pada selepe Ke mi maLO
He say OROMA whine for me He say Shebaa carry body Inna mi whine that thing Pum pum sweet cant deny me my win X2
All of the man them match up the place oh All of the girl them whine up replace o Move to the left to the center the base o You no be pbella no Dey do the dirty dance o
You Dey make me Dey think SheybI nah your matter I Dey reason Inna the season You Dey make me Dey sneeze
Come match upthe place All of the girl dem whine up replace o Move to the left to the center the base o Kosiwerey Shebaa On a road amma give you all the tools Kosi werey
Oh jah oh jah I like the way you make me shiver ah Shebaa Shebaa The girl just Dey make me shiver ah
All of the man them match up the place oh All of the girl them whine up replace o Move to the left to the center the base o You no be pbella no Dey do the dirty dance o x2
He say OROMA whine for me He say Shebaa carry body Inna mi whine that thing Pum pum sweet cant deny me my win x2
Hmm hmm I no the matter wey Dey come wey Dey control me Mo ma ru pawon bi ti tsunami Olorun ti fun mi commandi
Emi Omo Aromire akeruwasa Baby shake your body Yh You no the WhatsApp Kepe pada selepe Ke mi malo sise layemi pada selepe Ke mi maLO
He say OROMA whine for me He say Shebaa carry body Inna mi whine that thing Pum pum sweet cant deny me my win X2
All of the man them match up the place oh All of the girl them whine up replace o Move to the left to the center the base o You no be pbella no Dey do the dirty dance o
You Dey make me Dey think SheybI nah your matter I Dey reason Inna the season You Dey make me Dey sneeze
Come match upthe place All of the girl dem whine up replace o Move to the left to the center the base o Kosiwerey