Lyrics: Fadahunsi Olamiposi Emmanuel
Music: Fadahunsi Olamiposi Emmanuel
Ohun lomo na..
As a young boy wey dey work wey Dey pray
Wey Dey try to survive
I don pay my dues I don pay all the price
Hmm…As omo to sabi
And people wey dem say dem go help we text them but we no see reply
Until toba daru gbo, you know the boy no go die
Hmm on a low key ma pariwo
Oh ma pariwo
I have nobody to ask for favor
And na music me I know you know mi o le gbe bon
Boshey ma je koleyewon
And for this side you go harder or bro kogba le lor
And if you never suffer bro you no fit relate
E don tay baba Bami Shey eh eh
Mummy Nigba wo moma korede eh
But I no Dey play
But wetin I go tell my mama if I no get
Family Dey there and they come first
Get like 30 billion for my budget
And Ola oluwa mo mor koni tan be
But wetin I go tell my mama if I no get
Family Dey there and they come first
Get like 30 billion for my budget
And Ola oluwa mo mor koni tan be
Shebi na this same hustle this same grind
Only one payday but na different time
Me I no fit slack cos the boy must shine
Dem no Dey tell person say make e hustle
E go shock you
Dem go turn their back you think they gat you
For this journey of life make I no sonu
And if e no be this e be that
No copycat
And if you won check say na God no be Jazz
Until I reach there I no fit to relax
And if e no be this e be that
No copycat
And if you won check say na God no be man
Until I reach there I no fit to relax
But wetin I go tell my mama if I no get
Family Dey there and they come first
Get like 30 billion for my budget
And Ola oluwa mo mor koni tan be
But wetin I go tell my mama if I no get
Family Dey there and they come first
Get like 30 billion for my budget
And Ola oluwa mo mor koni tan be
And if e no be this, E be? (That)
No copy? (Cat)
And if you won check say na God no be? (Jazz)
And if e no be this, e be? (That)
No copy? (Cat)
And if you won check say na God no be? (Man)