Towobade

Lyrics: Adedoyin Ademilade Daniel Music: Adedoyin Ademilade Daniel flames!!, ma jaiye ori me o o towobadex2
Say me pull up from the zanga Zanga And me too loud pass e banga Say me too dull like a maga Maga But they end up being my maga
Cuz we dey smokey d poly Poly Dem dey think say we no get life Wetin d boy be dey facing at 15 No be mate of person 40
Pre hook:i dey tell life I dey tell life Make e calm down Make e calm down x2
Everybody loma mon towo bade Ma jaiye dubai , jaiye ori me towo bade Ma jaiye paris jaiye berlin towo bade You go know this life o pe me ji o towo bade Ma jaiye ori me o o towobade Ma jaiye ori me o o towobade
Pastor say money na sin but e no like poverty Leave who Chase vanity Na my big cup of tea Aye mo wa je eh, me o wa bawon mon oshi o Make nobody stress me me , eyin esha ma wo me
Bigi bigi dreams me i get am Bigi bigi money for my aza Bigi big moto for my compound Living of a king which i am
For the big dream man gatz wake up Bigi bigi money i gotta chase am Bigi bigi moto i gotta acquire Living life a star which i am