Kwata Pikin Cyher (Episode 2) (Fabi Live)

Lyrics: Molua Alous/PRIDE MBIH/TREVOR Dandjouma Poro/EJOH ETAMO GAD. Music: Molua Alous/PRIDE MBIH/TREVOR Dandjouma Poro/EJOH ETAMO AJ Bahboy Shott You understand nor Ashuee
Ay Ay Ay Man di woke-up for 6 oโ€™clock for sharp Kick ei foot for grass! Rubbam like oil enter bato attack! Man di pray and fast! So Jah dey ma back! Hustle back to back! Falla the doh like say dog Dey ma back! Ei go hard for you For see me di slack! I say bollo di broke na back to back! Boii anodi cap All we find na nkap
Man di buy ei chombe naffo Fabi Live No go fo bato fo go stand for line Way you know say you fit buy for Fabi live Street naffo mendem way they sabi grind!!
Negativity dey far from me Any man get ei level fo money I prefer ma peace then I drink ma garri Look am fine see the way life funny Inside all thing di life na nothing..
Man di bolo like say 2morow no dey! I just di believe in the hustle With the hope say one day the bolo go pay So na six to six way man di grind With the mindset say No fine tin nodi cam for free! We dey here di pusham like say na moto way the engine knock! Man di work!
Only with Fabi Live Adeh ma loko di relax Di buy and sell wu no stress.. Ashuee !!!
Baka Poro Na the light I di follow. If today no dey fine ma brother no worry ie go better tomorrow. Hmmmm I stanap for here with ma shadow. Meditate mellow on how for makam make that cash di over flow.
Na ma hustle i dey so
You wan transact anything na fabi live Bato anything na fabi live. Yeah ma mendem for ponking already wise. Market for that side na very nice.
I say all man ie garri na steady rise. All tin and all man now fes get price. Wake up bolo they no need for tell you twice. I di chase the bag cus ngueme dey ma back.
Monster call me up, then I pick the Mic. Na for middle night, we no be get light. Man di see for dark, boy na blessings that. No be racism cus ya man be white.
When I learn for sight, I go face the fight. Only money soo give me big big heart. Njaka no fit grow pays over hard. ie go better though, na for takam slow..
Get for take all ya time. Make ya Waka dey fine. If you see me di stand. Na God di hold ma hand.
Na yi to hold the plan. Know the way you di cam. You no fit see ma Gang. I di damage no harm.
Man di falla doh. Man fes needam for di pusham go. Take di ma pride then I putam low. Then I see the way blessing di only flow. Ie di only flow..
Tahbax If you no see pain and den how you want gain If u start ei no go and den tryam again See no be all man fit enter for plane If the payee don nya'ah di rap na ya brain I di hustle with motive ei dey fo ma Vien new generation na we get the game All man na tortoise for inside ei lane Over don be na mbut ei fit hoke u like chain
The free and best classified inside mboko for buy n for toom for here na Fabi Live I no be single money na ma wife and If handem go slow I di cuttam with knife U no fit meng if u no dey alive If u no be clearant den u no fit wise Start fo di put power too for survive U no know tomorrow di life dey like dice
Post dat ya ad if u wantam for mark Anden Gather the budget so that make ei pack I di chume ma problem Dem like say na cap Thank GOD fo Mic ei di cover the gap
Althowey some grand Dem di fight mke ei add U fit buy u fit sell inside Fabi ei app All we di try na for gather the bag Wen u humble yaself then ya respect di add So Hustle and motivate I ever dey pres for di educate Man ei brain dey like machine for calculate And I no ever likam fo hesitate And I hatam for imitate AlThowey some pipo irritate Man di kakak ei PenSe na for meditate And small time the talent go liquidate
Mic Monsta Waka chop beat like bekongor Wash hand with ma tongor When I light this ma mbongor Mbelay want pass I di nyongor
Stand out when I bortor No portor portor my butter I know face for all man way dig When water stand for ma gutter
This that FAbi Live And yโ€™a pakage just arrive I di batto u na dreams But I kalay na for kwata
U just need na data The plug Dey na online Go live catch some client Transact for Fabi Live
Itโ€™s one hell of a miracle Street don di elevate IQ Perri them tanap for long queue If you kam for the smoke we di barbecue
Mimbo make u shake waist But Water no fit wine (whine) Since the announce Side way I di kak kak Ndiba Water no fit shine
Thatโ€™s how I know Iโ€™m a real one Waka for man way e cross Tell the stories from the other side Checking like man way e loss
Waves been circulating been penetrating Iโ€™ve been doing a lot of ground work elevating No mind the hating I see the rating We best out here no need debating