Battalion
Hairlergbe yo baby
Supakid supakid
Qo kid
The way you dey gbee body (gbee body)
The only thing I wan do right now is to spray money (spray money)
Omo ge na you make ah loose it nobody (nobody)
You thief my heart shey you oloshi
Tell me oloshi e e
I fit to do all day (ge ge)
Gbevi wa da na gode (ge ge)
This style ? Okay (ge ge)
Problem no dey (ge ge)
24/7 and we keep clubbing
Akpet shayo we keep spending
Many many many kala and we keep pressing
The way you whine it impressing
Girl you impress me
Chorus
Over and over oo
I say na woman and drinks
Wey dey chop my money oo
And if you no see me for heaven my gee
I say na woman and drinks
Make you try pray for me oo (for me o)
I fit to do all day (ge ge)
Kpevi wa da na gode (ge ge)
This style ? Okay (ge ge)
Problem no dey (ge ge)
I fit to do all day
Kpevi wa da na gode (ge ge)
This style ? Okay (ge ge)
Problem no dey
No matter how high we dey
We no dey talk secret
I get gees big thugs wey dem no fake it
When we see debit we just keep spending
Dorime Dorime Dorime yeah I just love it
Owalemade omo shake your body
Make you mind nobody
Kpetshie ha nenor rolling rolling
The way you dey gbee body (gbee body)
The only thing i wan do right now
Is to spray money (spray money)
Omo ge na you make I loose it nobody (nobody)
You thief my heart shey you oloshi
Tell me oloshi e e
Chorus
Over and over oo
I say na woman and drinks
Wey dey chop my money oo
And if you no see me for heaven my gee
I say na woman and drinks
Make you try pray for me oo
For me oo
Over and over oo
I say na woman and drinks
Wey dey chop ma money o
And if you no see me for heaven my gee
I say na woman and drinks
Make you try pray for me o
For me o