Young & Talented

Lyrics: Edison Bossz Music: Edison Bossz Nothing wey you go fit talk o Is been made from heaven raw o Now I keep you smiling Put down your face if you know you're hating Since 216 have been here ah And I don't just know why am choosing (Why am choosing uh uh uh uh)
Is not easy Is been way too long............ Wetin my eyes don see don pass one many more Can decieve you Is been way too long ........... Wetin my eyes don see don pass one many more
Am young and talented Young and talented Am young and talented And I don't just know am choosing 4X
In my deep mind Can't wait to be fine....... Cuz na only one God Wey dey do am I no dey press botton And if you cuz me fight me I no go fight My head on the sound oya make we vibe Ehhhhhh Count score me am killing high The light is on me he shall take me high......
Kilometer You see the distance Me have been aiming high Won get mula All of my flow are bad call me badboy ru That is what I choose Jah don ready conclude You no get liver But you wan temper Why you wan stop my flows Won get mula All of my flows are bad call me badboy ru That is what I choose Jah don already conclude