Lyrics: Joskid Chizcheese/Joseph Ezeimoh/Ifechukwu Ezeimoh Music: Joseph Ezeimoh/Ifechukwu Valentine Ezeimoh Gimme that thing Wey you love to party One thing wey you love to party Tell that thing Wey you love to party One thing Wey you love to party Shebi na you wey I dey see Shebi na you wey I dey feel Tell me wetin you want Baby no dey flunct Anywhere you want I go take you to Tell you anything that you need to know Shey na Morocco abi Orlando I go take you to Anywhere you want I go take you to Tell you anything that you need to know Shey na Morocco abi Orlando I go take you to Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls She's a very fine girl She's very fine I no fit lie girl I no fit lie Need you in my life girl Need you in my life Na you I won dey see when I wake and Before I sleep and When I wake and before I Sleep and when I wake and before I sleep Shey na you I won dey see ee when I wake And before I sleep epp ee eep ooo Anywhere you want I go take you to Tell you anything that you need to know Shey na Morocco abi orlando I go take you to Anywhere you want I go take you to Tell you anything that you need to know Shey na Morocco abi orlando I go take you to Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls Gimme that thing Wey you love to party One thing wey you love to party Tell that thing Wey you love to party One thing Wey you love to party