Preacher

Lyrics: Salisu kazeem abiola Music: Salisu kazeem abiola Abiolawb
They don’t know Weird boy
I be Preacher Abba father Wey the rizla Lori altar
Na wetin man do man My profile never bring approval
Shey na zelle or na cashapp Take my number I be loader
089 for nothing my brother (where the money dey) Kama shey rogun alakoba
As the things they go Mofe make owo mofe wake oh Kin gba vvs mio fe fake oh (My lingo) Risk yen ni mofe take oh Biko Now now for sweet oh Owo yen ni kotito (Big dough) Santorini with my chickito E go sweet o go sweet oh
As the things they go Mofe make owo mofe wake oh Kin gba vvs mio fe fake oh Risk yen ni mofe take oh Biko Now now for sweet oh Owo yen ni kotito Santorini with my chickito E go sweet o go sweet oh
Where’s the table What’s your offer Mo nsha disable Maga na maga If money enter Oga accountant Credit me majekaja Money is the call shey you feel me Money is the answer no Dey fool me
Abba father Wey the rizla Lori altar I be preacher
As the things they go Mofe make owo mofe wake oh Kin gba vvs mio fe fake oh Risk yen ni mofe take oh Biko Now now for sweet oh Owo yen ni kotito Santorini with my chickito E go sweet o go sweet oh