MAGICIAN

Lyrics: DANIELLA IBINABO DANIEL/MARVELLOUS COSMAS/David Adedeji Adeleke/CHISOM NELSON AMADI Music: DANIELLA IBINABO DANIEL/MARVELLOUS COSMAS/David Adedeji Adeleke/CHISOM NELSON AMADI Baddest Me before, omo Inside life, they don't know Do covers, I no stop One more video, l turn up Paddi mi, jeje See me now, my own don clear From Mile 3 to Yankee As l enter the Ama (Ama) My Alma-mater You sef, you come dey wonder Say wetin I go do? (Wetin I go do?) I don meet the Holy Father Idan (E don) dey my matter If you say I no fit do am Then, na wetin I go do? I enter like Magician (Magician) I shock Insta (Insta) Billboard, na me get am The way I enter (The way I enter) I enter like Magician (Magician) No be common entrance (Entrance) Na large entrance E don be, no resistance (No resistance) Showed up and I bossed up I don show and I can't stop, you can't stop me They take shots, but I get God oh No one can stop me Shutting down cities Jaye lọ, I'm living my dream From Choba to Yankee As I enter the Ama (Ama) My Alma-mater You sef, you come dey wonder Say wetin I go do? (Wetin I go do?) You don meet the Holy Papa Idan (E don) dey my matter If you say I no fit do am Then, na wetin I go do? I enter like Magician (Magician) I shock Insta (Insta) Billboard, na me get am I enter like Magician (Magician) No be common entrance (Entrance) Na large entrance E don be, no resistance (No resistance) I enter like Magician (Magician) I shock Insta (Insta) Billboard, na me get am The way I enter (The way I enter) I enter like Magician (MagicianοΌ‰ Common entrance (Entrance) Na large entrance E don be, no resistance (No resistance)