Dont Listen

I'm about to put you On a cruise in a minute Gbedu boss She was outside It was hot eh Hot eh eh Doing shots eh eh Shots eh Said she want top eh She want top eh Floppy You know that floppy Wetin happen today Wey you want come come Use me dey play eh eh Na wetin happen today eh Wey you come come Here come dey troway They go nacki' Sote sote sote sote Sote sote sote sote Sote sote sote sote E go fem well well oh You're now messing With the don don don don Chale wassup (Wassup) You're now messing With the don don don don Say she want plug (She want plug) Now ya see me walking E say e see me wo wo Awonkan trying to know E go wanna to show Now ya see me walking E say e see me for road Awonkan trying to know If e don dey Kolo One day One day one day Kposhey You can't be doing What you want now You see the boy run out See the boy run E say mogbe eh With him hand for head E dey shout mogbe Wetin happen today Wey you want come come Use me dey play eh eh eh Na wetin happen today Wey you come come Here come dey troway They go jacki' sote sote sote sote Sote sote sote sote sote sote sote E go fem well well oh You're now messing With the don don don don Chale wassup (Wassup) You're now messing With the don don don don Say she want plug (She want plug) Now ya see me walking No tasi me wo wo Awonkan trying to know E go wanna to show Shey e see me walking Ahn e see me for road Awonkan trying to know If e don dey Kolo