Jeje OHH

Lyrics: Kiea Epelle Music: Kiea Epelle Lyrics - Jeje Ohh
KD Pelz !
Chorus: If I start to dey talk all the tins wey dey sup for my head E go long omo I go take am jeje (Jeje Ohh) All the bad belle people wey dey drop craw craw for my bed Abeg abeg, I go take am jeje (Jeje Ohh) Because I’m on the move (I’m on the move) I feel the groove (I feel the groove) E get small tin wey dey stress me (stress me) Baba God don dey bless me (bless me) If I start to dey talk all the tins wey dey sup for my head E go long omo I go take am jeje (Jeje Ohh)
Everybody listen when I speak (are you with me?) I need 10 milli for my dreams (are you with me?) I need to feel the bass inside the speaker Tell Anita say I get ginger yeah (yeah) Gyration, see vibration Original African
Verse: Time don knack Girls wan reggae, guys wan rap Ballin’ like Pele, feeling like Pac All eyes on me but I never look back But if you talking dollars then I’m down like concrete Down like you tryna dobale for your aunty I’m down to take my time make nobody dey rush me Abeg just trust me I get oil for my head
Chorus: If I start to dey talk all the tins wey dey sup for my head E go long omo I go take am jeje (Jeje Ohh) All the bad belle people wey dey drop craw craw for my bed Abeg abeg, I go take am jeje (Jeje Ohh) Because I’m on the move (I’m on the move) I feel the groove (I feel the groove) E get small tin wey dey stress me (stress me) Baba God don dey bless me (bless me) If I start to dey talk all the tins wey dey sup for my head E go long omo I go take am jeje (Jeje Ohh)
Interlude:
Yeah yeah yeah (Sax interlude begins) Eh hen Jeje jeje ohh (x6)
Final Chorus: If I start to dey talk all the tins wey dey sup for my head E go long omo I go take am jeje (Jeje Ohh, Jeje Jeje Ohh) All the bad belle people wey dey drop craw craw for my bed Abeg abeg, I go take am jeje (Jeje Ohh) Because I’m on the move I feel the groove E get small tin wey dey stress me (stress me) Baba God don dey bless me (bless me) If I start to dey talk all the tins wey dey sup for my head E go long omo I go take am jeje (Jeje Ohh)