Greatness

Lyrics: Ochege Oladele Ikape/Toheeb Sikiru Music: Ochege Oladele Ikape/Toheeb Sikiru Aza Mowa pelumi bhad boy Lyon Baba mimo I don table my matter for u o lord Iya igbodo jemimo Atojo timo ti mope all man for himself Me I don move on, cus if I give up Bawi ni mama sw fe jeun omo Na why I dey pray for ur blessings Many time I learn my lesson Show me love, wey pass grace Show me grace wey pass mercy Show me mercy wey pass disappointment All my life blessing all I pray for Show me love, wey pass grace Show me grace wey pass mercy Show me mercy wey pass disappointment All my life blessing all I pray for No be everybody wey dey hustle go shop am na why I be abraham for my lane I turn believer but I no believe am sey na you wey be my jiggy go turn my eye  to pizza your explanation no go make if evidence no dey cus that your best nigga self go fit chop your own face na why I change my lane cus you no go see me fail being like a fool no mean my 36 no balance you no go fit check because me am too gallant koma ragba fun eyin teba like wa te hate wa tojepe te ba ri wa lema hale wa te fans wa for our absence eyin na lema bad mouth wa to fi je presence wa lomata kosi nkan to kan past wa Baba mimo I don table my matter for u o lord Iya igbodo jemimo Atojo timo ti mope all man for himself Me I don move on, cus if I give up Bawi ni mama sw fe jeun omo Na why I dey pray for ur blessings Many time I learn my lesson Show me love, wey pass grace Show me grace wey pass mercy Show me mercy wey pass disappointment All my life blessing all I pray for Show me love, wey pass grace Show me grace wey pass mercy Show me mercy wey pass disappointment All my life blessing all I pray for No be say e easy for anybody The game so hard like mortal combat Omo tiogbon must to face is lesson Eyi tio hustle must to face a sapa I keep on believe I no dey deceive If I no get today, tomorrow na for me Mummy npe mi, daddy npe mi Keep on praying make the blessings sure for me Ahhh Bhadboi Don mowapelu bhadboi Lyon Aza olowo idan Maestro Sound Oshamo