No Holiday

Lyrics: Olatunbosun Victor Olagbami Music: Olatunbosun Victor Olagbami Say One time for my people wey sabi, everybody on my movement Cos I know, ain’t no love on the streets... every man for his own self...
sometimes it’s hard to stand tall.. When so many want you to fall But no shaking just dey move on Make you focus, make you focus
All the day, all the day No holiday, no holiday No come my lane, if you come my lane Wahala Dey, wahala Dey

No matter how e be, rain or shine say my brother we go dey okay.
Grind all day, grind all night say my brother we go dey okay.
No matter what they do, no matter what they say, my brother we go dey okay I say we go dey okay... I say we go dey okay.
Far from me, far from me All them bad energy Don’t need no company So what do you want from me?
Far from me, far from me ehn eh All them bad energy oh oh Always stay positive, so no Come to corrupt me!

Chant