Wetin u do me girl Swears it's not funny I give you all of my love What you want from me You just dey use my girl To dey cure conji Wetin you do me Girl swear it's not funny Cause I don fall in love with you Raba fall e fall on you Girl I don give my life for you Everything I do for you Weti you do me girl Swear it's not funny I give you love Tell me what do you want Then you don verse Watin wey you wan me do For you oo I carry all send you When you need my nudes sometimes Girl I did it for you uu why oo Anytime when I touch ya body Then you start dey shout Watin wey you wan me do Why oo girle I feel Ya body doesn't mean I'm out of sense Watin wey you do is not funny oo Funny 00 Baby shon watin Wey you do cus I do cry oo Mogbe oh Lemme treat you like The way you want Then you do well ooh Say yeh oh Nothing more impress me Cus I don't want lose mind oh Prepare oh Sake of what you did make me Lose something and girl It's not funny oo Wetin u do me girl Swears it's not funny I give you all of my love What you want from me You just dey use my girl To dey cure conji Wetin you do me Girl swear it's not funny Cause I don fall in love with you Raba fall e fall on you Girl I don give my life for you Everything I do for you Weti you do me girl Swear it's not funny Yer yer Girle me I don't want To bleed for this Cus you know me sabbi Don dey bring the thing Wey you fi quit From my life in in in And I don reach Many pains for real And I don't want to feel it Cus it might kill me Asking me why Cus you don't believe me What is lie? I don't lie What a **** of all these It doesn't mean anything Oh wo woah Oh wo woah Shawdy lemme low for ya love Cus your love is soo fine oh Slow motion,many guys Dey worry me cus They know you don fine oh Problem oh Watin wey you do Them ma know say You don dey rule my soul lo lo wo Feeling the thing wey You dey do then girl It's not funny oo Wetin u do me girl Swears it's not funny I give you all Of my love What you want from me You just dey use my girl To dey cure conji Wetin you do me Girl swear it's not funny Cause I don fall in love with you Raba fall e fall on you Girl I don give my life for you Everything I do for you Weti you do me Girl swear it's not funny