Music: WISDOM ASUQUO LAGOS (u go dey wise)
Intro
Wake up Lagos Ahan Alright U know what time it is So let party tonight
chorus
Put your finger in the air Come close make we cheers If you are part of the game ye e ye We don tare for the lane No time to dey waste again Ipadun everywhere Omo ge scatter the place e wehee That gal wey dey blaze Follow me to my place
You go chop tire You go flex tire Monalisa Ur body fire I get power That why place me assemble Irorun tunde I was born with anointing on my forehead Eshulemumi
Hook
If you no get sense ooo X2 ( you go get sense for Lagos) If you no dey wise ooo X2 (You go dey wise for Lagos)
The wanna **** me up Fine gal come turn me up Do like I say say say say
Verse
Dem bad But dem no reach Bad man aims is always at the angle eyeee Mo shayorimi Only money on my mind Don’t dull me dull me Baby come in come in Kiloku boys Kilo ko federal I just wanna dey alright
Chorus
Put your finger in the air Come close make we cheers If you are part of the game ye e ye We don tare for the lane No time to dey waste again Ipadun everywhere Omo ge scatter the place e wehee That gal wey dey blaze Follow me to my place
Verse Jajajaja jangulover Baby like data I go roll it over Cuz I getti paper Owo na rabba I Told dem say stamerra Go call him papa But na time e dey take Very soon dem go hear cassette Baby can I hear u screaming my name (LORD N MASTER) Vibrate me kai kai My baby sop sop No dey waste time If u roll it sharp sharp I go spread you dollar Baby me wanna feel alright Come close make I hold u tight Baby mmbo di bak Aku ooo Wa ba mi kawomi oo Come help me count money ooo
Chorus
Put your finger in the air Come close make we cheers If you are part of the game ye e ye We don tare for the lane No time to dey waste again Ipadun everywhere Omo ge scatter the place e wehee That gal wey dey blaze Follow me to my place
Hook
If you no get sense ooo X2
If you no dey wise ooo X2
The wanna **** me up Fine gal come turn me up