Music: Daniel Harcourt Lyrics: Daniel Harcourt Either we run or we crawl We fast or we slow We all going to get there Heyyy
Validating my sanity On the street for this game e ni wa mi ti In as much god no shenk me Omo boy lonely on this road chasing this raba Taba gbowo a ma jaye oloba Friday night for Lagos go far Saturday Sunday a ma faja Ja ja ja ja Anytime wey I broke I no dey normal Dorimen way u see no be for poor man Since when I small mo ti like luxuries Ti mo ti like ki n ma shaye
So I put more hard to the work I put more energy to the work Let run street to ma mowo wole Yeah eh eh
Play me make dem no go delay me Make dem no con play me Make dem no go delay me Wa wa wa
Play me make dem no go delay me Make dem no con play me Make dem no go delay me Wa wa wa I say kul the vibe Kul the vibe Show me the vibe Make I no go deny Kul the vibe Show me the vibe Kul the vibe wa wa wa
Abobi pass me the lighter make I no cap My enemies say me I no go far Y some people say me I too local Jah jah jah gat my back So me I no worry Me I no worry I know sey he go pave way for me Smiles on my pain Am not scared to fail cuz I will do it again The street no funny Joy is coming
Either we run or we crawl We fast or we slow We all going to get there