Lyrics: Fadeyi oluwaferanmi stephen/Adeshina Olamilekan Fawas Music: Fadeyi oluwaferanmi stephen/Adeshina Olamilekan Fawas Hmm hmm hmm (Lilkidbeatz) Julie Julie ...... Ab young on the mix Maka maka wavy and FOS
Fine girl for your dormot You be Oracle me dey consult Even though I been through a lot, this kind of body me no fit look make I commot Onome wan turn man to dundi Me no really know wetin I see for your body Or shey nah this your ibadi, man go dey spray like person Wey be Zaddy nooo
Girl then you pretty and you so fine Me dun dey feel all this your slow whyne I got nobody but you still mine Girls figure 8, but she owns 9
Even when she cumin cumin on her body body She says she wants some more Even when I'm cumin cumin on her body body baby don’t do some more,Ohoh I no Dey feel what I feel before Girl I don’t see what I see before F*ck with my feeling what you feel
Bae, Wait Look at my face See I no dey play I'll be here for days Hard guy come dey fall like this
Julie Julie Don't leave don't leave Aphrodite gat nothing on yo See as fine from your head to toe Forget steeze I no fit compose I dey fall wall of jericho I gat you I hope that you know Go psycho lap your soweto
You're hot you're sexy Body interests me Cuteness all over you're driving me crazy Brand new day I always want a day like this You're the kinda girl I always want to invest in
Fashion god Love you nonstop Love it when you wear that short and that croptop You gimme Goosebumps Whenever you call Carry your cross for you Luis vuitton on you
Walk you down the aisle 'Cause you gat me high My temperature rise Whenever you smile at me Whenever you winked at me When you say you love me E dey sweet me for body
Fine girl for your dormot You be Oracle me dey consult Even though I been through a lot, this kind of body me no fit look make I commot
Hmmm hmmm hmm No oh oh I no fit look make I commot