Wayo

Lyrics: Aliyu Buhari Music: Aliyu Buhari Can I be the one you want oh baby
No fit to leave you for another lady
Can I be the man that you want in your life Wey go do all the things wey you like We go go holiday for Dubai
Girl I know Say you Dey carry me play You Dey carry me play You Dey do me Wayo

Na you Dey do me Wayo
Wayo yoyo Baby just bend your body Rock your Body Bend your body (Wa wa)

Wayo yoyo Baby just bend your body Rock your Body Bend your body
I fit to killi person for you Fit to killi person for you Baby make u respond or 2 My girl make u respond or 2
I fit to killi person for you Fit to killi person for you Baby make u respond or 2 My baby make u respond or 2
Eh baby, say na this kind of love I Dey want I Dey need every for my life For my life e yoyo For my life e yoyo
I say na how you Dey do am? You sabi cook You sabi talk You sabi nack You getti vibe & I Dey feel am Girl I Dey feel am eh
Girl I know Say you Dey carry me play You Dey carry me play You Dey do me Wayo
Girl I know Say you Dey carry me play You Dey carry me play You Dey do me Wayo
Na you Dey do me Wayo
Wayo yoyo Baby just bend your body Rock your Body Bend your body (Wa wa)
Wayo yoyo Baby just bend your body Rock your Body Bend your body (Wa wa)
Wayo yoyo Baby just bend your body Rock your Body Bend your body (Wa wa)
Wayo yoyo Baby just bend your body Rock your Body Bend your body
I fit to killi person for you Fit to killi person for you Baby make u respond or 2 My girl make u respond or 2
I fit to killi person for you Fit to killi person for you Baby make u respond or 2 My baby make u respond or 2
Yea yeah yeah Yeah yeah Drainstar Yea yeah yeah