Loosin My Mind

Lyrics: Callmeboy Noble Girl, I've been loosing my mind Like am a looser You sweeting my heart, melanin sugar She turning me on, like she's a cooker She driving me craze, like in a rover
Oh my God, she tell me later Say she go come my yard Akotileta She whining her back Lai kin shey grater She drive me craze, like in a rover
There's something bothering I wanna tell you my love I don dey call ur phone Shey u no go leave me alone Wen I no get buba and Iro
I wan dey follow you go Anywhere u go my baby we go Gbotemi sweetie, malojisoro Oh oh oh oh , my baby too bad you know
She get the vibe that I like She get the body I no fit deny She do me juju, my baby divine Oh oh oh oh my baby too fine oh Oh oh oh oh my baby too fine oh
E get a girl, dem dey call maria She dey stay for my street say she from Nigeria I go meet her, I say me I wan to see her She too fine she dey blush, me I wan to woo her
Later in the evening, me I go to pick her I carry her comot make we take tequila I order for Pizza, she chop my pizza ah ah And she no want make I finger
Girlie oh, girlie oh Call me wen u ready oh Maria maria Me I go marry her marry her... Me I go marry her marry her...