Ohh Oh Oh Oh Ohh My sexy Phyna BoomBoi
Mhmm Phyna You're the one that I desire Hope you go dey for dinner And the later ritual
Oh everybody know Say na you wey dey make me complete And na you only I wan commit to When I'm with you I get comfort and peace of mind Oh Phyna Oh my sexy Phyna (Oh Oh Oh) All of your enforcements and domination How you position All of your emotion
Eh Phyna She give me fever My karashika She dey give me liver We go rock this night o Sugbแปn mi We go rock this night o
Odoo me I no go gree o Me I no go gree o Odoyewu me I no go gree o Shey you hear me Me I no go gree o
Baby look me my eyes I swear I no go tell you lie Only you go be my wife Every other day or night This my baby no dey gree o This one no mean say I too sabi o Every other night she bother me o 10 litre no do mammi water mi o Holy water me o
Oh everybody know Say na you wey dey make me complete And na you only I wan commit to When I'm with you I get comfort and peace of mind Oh Phyna Oh my sexy Phyna
Eh Phyna She give me fever My karashika She dey give me liver We go rock this night o Sugbแปn mi We go rock this night o
Odoo me I no go gree o Me I no go gree o Odoyewu me I no go gree o Shey you hear me Me I no go gree o
BoomBoi Ohh Oh Oh Oh Ohh