Lyrics: Olamide Ayinde/Pvrvdicee Precious/Olayinka Habib Music: Olamide Ayinde/Pvrvdicee Precious/Olayinka Habib We no dy carry last, we just wan La vida It's time to hold it down, when the gbedu don drop make we party now We no dy carry last, we just wan La vida It's time to Olvidar when the gbedu don drop make we party now
Main character energy, we no dy slack we dy ready we get the energy energy energy I can pass you the remedy, vibes opor he dey plenty We get the energy, energy We Dey ready
Zero pressure no yawa Eyan wizzy Machala Catching curise for kaguna Feel good o Machala Cause we dy turn up the party When I enter I dey shut down the party My energy is ****ing high I feel so good I no fit lie Omo to bad o Ma je ki ishe ye ko cast o Tori to ba cast o, to ba Ka e mo be o ma burst o
Soft
Main Character energy, we no dy slack we dy ready we get the energy energy energy I can pass you the remedy,vibes opor he dey plenty We get the energy, energy We Dey ready
Ah O ta lenu, o dun to yi Give it to them on the low o Enjoyment ga lo Fi energy pa won Awon a lai mo kan Eni ko wa bi gba lo Love and light, they no dy fight Let gbedu and dance No dy slack oloruh
We no dy carry last, we just wan La vida It's time to hold it down, when the gbedu don drop make we party now We no dy carry last, we just wan La vida It's time to Olvidar when the gbedu don drop make we party now
Main character energy, we no dy slack we dy ready we get the energy energy energy I can pass you the remedy, vibes opor he dey plenty We get the energy, energy We Dey ready
Omo to bad o Ma je ki ishe ye ko cast o Tori to ba cast o, to ba kai mo bi o ma burst o