Lyrics: Umar Musa Ibrahim/Olawoye Ayomide Emmanuel Music: Umar Musa Ibrahim/Olawoye Ayomide Emmanuel Ball track 1 Eeeh
Wan draw me like ogbono
(Verse 1) Just follow me girl no Dey form me jor I pray for d day I don see d picture Many don whine me but I comot body jor Normally na money way Dey clear my voice I no Dey for any type of Cho Cho Cho
No Dey call me oh Me I come for d kele and d money oh Life style cost cos conji Dey d body oh Oni bushey shemi oti sheymi oh
(Pre hook) People dem no send ur audio Put body collect your money oh If u craze me I mad and I naughty oh Omo naughty Dey funny oh
People dem no send ur audio Collect ur money oh Me I mad I am naughty oh
(Chorus) Na we dey ball, we dey shut down any club we dey touch (Hmm) We no dey stop, now my cup don full e dey pour (Hmm) No be my fault, na my prayer and my hustle e dey work (Hmmm) No be my fault, na my prayer and my hustle e dey work (Hmm)
(Verse2) Remember the time wey dey laugh me gan gan (dey laugh me gan gan) When I been dey loose like my own don spoil (spoil, spoil, my own spoil) When we dey for hood wey nothing dey sup ( sup sup nothing dey sup) Mama been dey pray make I chop one block (Block, block, make I chop one block)