Lyrics: JUDE IDAH (IDVH)/Jason Precious Music: JUDE IDAH (IDVH)/Jason Precious I go dey sing your praises Oh lord of mercy You have showed me your person I have learnt many lessons Now I just wanna dey my dey I no wan cause anybody gbege o Only me for this journey o Cos when I die only me they go bury o So I take my time till the time is right Many vampires they been trying to bite Oooh many people tell me say Don’t you waka in the night Cos when i waka in the night I be shining so bright Many people dey want to off my light And if you too good everybody want to chop your eye Me i no wan reason why
my life is all I have Na wetin God design It’s all divine Anything wey God e don sign Must come to pass Na Wetin God design It’s all divine
Put a little bit of a roll Every single time I still hit it I hit it right Control on my body right Purpose rolling I crush and I triumphant Ting so bright like sun in my life Fantasies they real in my sight Vibes on top That’s on me Flow no ocean man is all like wind Pieces on the board and I’ll playing my ting And the grace that I command be providing my needs Yeah Stamp that sign and we seal it For the road,for the fam for the women You know I’m all for the shine for the spark a little bit at time yeah
So I take my time till the time is right Many vampires they been trying to bite Oooh many people tell me say Don’t you waka in the night Cos when i waka in the night I be shining so bright Many people dey want to off my light And if you too good everybody want to chop your eye Me i no wan reason why
my life is all I have Na wetin God design It’s all divine Anything wey God e don sign Must come to pass Na Wetin God design It’s all divine