Music: Augustine Nosa Samuel
Seh!
Toxic battles pelu SAPA
Broke boy I gats dey vex everyday
It's either money or depression
I'm scared of all the pressure
Still e no clear like say we dey watch NTA
Baba change channel
Come and save me from these lions like you saved Daniel
Everyday and night I dey think
Be like say I dey sink
Many shege I dey see
Fighting battles everybody think say I dey sleep
Sleep keh! eni to n sun won ma topa
Who mess don use perfume eni to n run loma koba
Won fe fun star player ni injury won fe kogba
Mio blame uncle tio le fulfill promise keke toda
Oh Father! the journey long I nor fit go back home
I go harder, I nor dey rest until I find that gold
Evidence choke if you doubt ask people wey sabi me
That your person send ham this jam make he feel me
One day this voice will take me faraway
How God go do ham mio le shalaye
And you can never see me cross my lane
Me I nor dey go anywhere yamayama dey
So many times wey we fall but we still standing
Kosina ta fi tan blender but we still grinding
Bro I checked the other side and all I see is green garden
Mowa realize baba ni lambo je si big daddy
Fighting my battles pelu mindset pe moma win
Firigbon o shi lekun bowu e koma gym
K'enu sha ti mo tiwo ba n lo pako kin lo mcclean
Koti yo wole iwo le f'ito si kin lo vaseline
Sometimes I'm scary but I'm a sheep in a wolf's cloth
Dem no phyno cus most times mo ma n wa on ghost mode
Mo gbena sori bii conductor danfo ninu go slow
Ice cream oni keke e le fi we ti cold stone
I know it's me against the world
So I sin to make the paper then I pray to God
If you no daran you go starve it's hard to beat the odds
Ole l'everybody seh na who dem catch go face the judge
Nobody holy bros