Jagbajantiz

Lyrics: Osundina Taye Samuel Music: Osundina Taye Samuel [Intro:] Hm hm Yeah Woahh oh oh ohhhh (bully!) Yeah yeah yeah
[Verse:] Aargh! You know as e be Seated in the silence with my thoughts Then I smoke the wee- Oh mi bredda, don’t you think I’m hot? Man, I’m hot like a kettle And I know dem think I gentle Dem dey play But it’s okay
[Hook:] Why they tryna play pranks on me? Think say I be bolo ‘cause I be omo mummy? Dem no fit compete me If you need me Call me I’m one minute away from this-
[Chorus:] Jagbajantiz Wey dem dey practice Ta ni? Who won dey wa mi? Nibo? She ti ri werey ri? Gunshot pon ya head if you try me Oh oh oh oh oh I’m crazy Why I go bow fun iru re? You crazy? Yeah they copy the way I dress They amaze me That’s the fact You no fit replace me [Bridge:] **** it (uh yeah) I’m bright (uh uh uh) Watch my diamonds shine (uh yeah) Uh uh uh Yeah, dancing in the spotlight Still some people tryna steal my shine and play pranks on me
[Hook:] Think say I be bolo ‘cause I be omo mummy? Dem no fit compete me If you need me Call me I’m one minute away from this-
[Chorus:] Jagbajantiz Wey dem dey practice Ta ni? Who won dey wa mi? Nibo? She ti ri werey ri? Gunshot pon ya head if you try me Oh oh oh oh oh I’m crazy Why I go bow fun iru re? You crazy? Yeah they copy the way I dress They amaze me That’s the fact You no fit replace me