Shayo

Music: Babatunde Olamilekan Hamzat (T-SCOPE) Oh no oh They call me T-Scope oh
Problem no dey finish Fini fini finish Omo nah one life we get Rege rege rege And I dey try do my best Huh huh huh And I dey try do my best
I dey give them gbedu dey make them colo I be lead dem follow Kosi ibo kosi koro Omo mi malo foro
Everything you want Everything you need My baby ask me now Moni ko bami soro
Cause if I shayo I no dey reason again All my sorrow I blow am away oh oh no Bad energy stay far away oh Eh huh huh eh huh huh
Cause if I shayo Sha sha sha sha shayo I no dey reason again As I dey sha sha sha sha shayo All my sorrow I blow am away oh oh no Bad energy stay far away oh Eh huh huh eh huh huh
For this life people plenty gan Toba sa fere dem go do you plenty gan Malo gor araye deadly gan Dem no get choice awa lama reyin won
I dey control my life Nah baba dey in charge But if you go loose guard Dem go waste your time You go fit to cry oh
I dey where my money dey Woni won kpe I no hear I no sabi holiday eh yi
Towo ba wole Ma gba Dubai wo Canada Losi Eko ile Nah money body go pain chai
Cause if I shayo I no dey reason again All my sorrow I blow am away oh Bad energy stay far away oh Eh huh huh eh huh huh
Cause if I shayo Sha sha sha sha shayo I no dey reason again As I dey sha sha sha sha shayo All my sorrow I blow am away oh oh no Bad energy stay far away oh Eh huh huh eh huh huh