Glory

Lyrics: Ezekiel Billy Bamaiyi/Adedeji Michal Ayomide Music: Ezekiel Billy Bamaiyi/Adedeji Michal Ayomide Everybody is facing one or two So make u no com Dey bother me uncle If no be Naija wey we Dey wthing be private jet ? Mitcheww Boys just vex Weโ€™re hungry not depressed
Go get money better get it Loyalty na from pocket Motivation no be topic for here Make ur Charger no go burn my socket
Paddi Go loko For the money make u go crazy Incase you donโ€™t know Filthy money no Dey look dirty

Ahhhh... oooh... Ahhhh... oooh... Ahhhh... oooh... Ahhhh... oooh...
It feels so close . I see me glow.. no be dejavor I no fit shine my 32 If family never Belle full I don call the Holy Spirit I need heavenly cancel I need make this cash soon I don de Calvary jesu kristy check on me