Sinner

Lyrics: Raheem Sulaimon Music: Raheem Sulaimon [Classic sound baby] Na money turn man to sinner ye ejo mi ko The truth be say if I no work oh I no go chop oh oh oh Nobody go dey when money no dey dem go commot So as I dey work I face my front make I no go fall oh So if I no pick your call oh I dey on the road I don't want to see nobody I dey on my own Many things wey dey bother person I dey on a low Me I no dey famz nobody I dey for my zone [I dey for my zone] [Yeah ] Niqqas don't get lucky where I came from So I stand on my toes, always on the road Calculating so I need no distractions Many things I tried never worked out I was shaken but yeah I never stand down I stand strong and I believe in the beauty of my dreams and yunno I came too far just to stop now Many times I cried through the night times Many pains I hid behind the laughters It's all messed up in my head I'm losing it So I light up with my blue spark Now I'm a beast for the mulla I step up my game in an instant I'm a soldier I bleed through your speakers And I ain't giving up that's a big fact That's a big fact that my struggle is gotta impact Na money turn man to sinner ye ejo mi ko The truth be say if I no work oh I no go chop oh oh oh Nobody go dey when money no dey dem go commot So as I dey work I face my front make I no go fall oh So if I no pick your call oh I dey on the road I don't want to see nobody I dey on my own Many things wey dey bother person I dey on a low Me I no dey famz nobody I dey for my zone [I dey for my zone] [Yeah ] I got dreams but no bed that I'm sleeping I got goals ruled offside by the referee And the niqqas who had made it never send me All man for himself I got to sort my own shit I hiss at my phone when it's ringing I think it's my babe tryin' na reach me At times I got calls from my mom I pretend to be fine, she pretends to believe me All the stress, all the tears, all the vex, all the sweat, all the less, all the mess, all the best Every single thing that I've been through made me who I am but that's what you can't understand I did many things I'm not proud of [proud of] Sending devil to do God's work [God's work] But I let bygone be bygone I stand tall and yunno huh This is new dawn Na money turn man to sinner ye ejo mi ko [oh oh na na na ] The truth be say if I no work oh I no go chop oh oh oh [oh oh oh ooh] Nobody go dey when money no dey dem go commot [Nobody] So as I dey work I face my front make I no go fall oh [uh yeah eh eh] So if I no pick your call oh I dey on the road I don't want to see nobody I dey on my own Many things wey dey bother person I dey on a low Me I no dey famz nobody I dey for my zone [Classic] I dey for my zone