Don't wanna loose

Lyrics: Stephen Music: Dasar Stephen Sunday Skidii on di banger ohsey I do not do the regular If them tell you say e easy e My brother na set up ooo Where my gbolli dey make I reason e Ah no wan go f-up ooo Shey the gwedu don dey don cook for pot Shey you no go like u no go like support Why go dey hate We go meet for top ye yeah I don't wanna loose at all Oluwa be mah magneto Shey wey started from instagram Now dem dey hear us ooo I don't wanna loose at all Oluwa be mah magneto Shey wey started from instagram Now dem dey hear us ooo Jekalole jeka sare Shey the money don dey plenty Where the money where my maye May she help me send the money Jekalole jeka sare Shey the money don dey plenty Where the money where my maye May she help me send the money From zero to hero I swear my story go inspired you ooo Why you no go hustle Shey the broke life never don dey tire you Me I don the hustle Cause u knw say no Retiring I dey pray for the paper Make una no say no be packaging Moti dey dey dey If you want the money Make you pray pray pray Mofe je je je Me I pray say the money E go come mah way Moti dey dey dey If you want the money Make you pray pray pray Mofe je je je Me I pray say the money E go come mah way I don't wanna loose at all Oluwa be mah magneto Shey wey started from instagram Now dem dey hear us ooo I don't wanna loose at all Oluwa be mah magneto Shey wey started from instagram Now dem dey hear us ooo Jekalole jeka sare Shey the money don dey plenty Where the money where my maye May she help me send the money Jekalole jeka sare Shey the money don dey plenty Where the money where my maye May she help me send the money