Emotions

Emotions LYRICS
I enter one place I no kno dem think say I come to shayo Many people don craze u know so I stick to the smoke I fagbo Pick my poison na me I just dey vibe I go option on on Mixing potions got me feeling mixed emotions (ou ye, ou ye, ou ye)
I do I wanna live long When it gets tough who do I lean on on Only see my dad on a picture Life was very tough he didn't Live Long Shey u know since then I been dey smoke Call me a stoner say I too dey choke I was a loner when I was broke But had to be a loner to finish the job Now they see me now I just dey jonze Smoking Canadian with my piro Crusing c class its time to go She gon gimme love on my pillow This is real love its tangible This is real love its time to propose
I enter one place I no kno dem think say I come to shayo Many people don craze u know so I stick to the smoke I fagbo Pick my poison na me I just dey vibe I go option on on Mixing potions got me feeling mixed emotions (ou ye, ou ye, ou ye)
Oju eni ma la a ri to Mix the good vibes with calypso When the sun comes down casamigo Gonna be a messy night in the disco Mami so coold Nothing wey dey shak me anymore I am so bold