Lyrics: Kingsley Nwanokwai/Godson Essi
Music: Nwamu Francis Chukwudubem
Sometimes i feel it In my head
And on my chest
Steady on my mind
How we gonna Rock the east
The north and west
When we are From the south
My aphrodisiac Na money
Wetin dey turn Me on na money
Omo never loose focus
I no do pompous
Na why I dey Getti my money
Dem no fit Deny my win
My ticket dey Show me green
I’m in love With the life I live o
Oh yeah yeah yeah
Say e go Do dem like film
When dem expect Me to sink I swim
Cuz I’m in love With the life I live o
Oh yeah yeah yeah
Hmmmmmm
I’m telling you
The money new No be fairly used
Listen to the sound Of what the chevy do
Tear rubber No be fairly used
Uh uh uh
Telling you
The money new No be fairly used
Listen to the sound Of what the chevy do
Tear rubber No be fairly used
Uh uh uh
Uh uh uh
Uh uh uh
We turnt up
Won’t take it down
Grew up where We hear gunshot sounds
Nobody nobody Show me road to the top
I had to move To find my ground
B . E . A . S . T
I no get bestie
I just dey waka My own for my journey
I still remember When hunger and Konji
Been wan dey open my yansh o
but now Dem no fit deny my p
After dem chop for My rice and beans
I dey enjoy for This life I live o
Oh yeah yeah yeah
Say e go Do dem like film
When dem expect Me to sink I swim
Cuz I’m in love With the life I live o
Oh yeah yeah yeah
Hmmmmmm
I’m telling you
The money new No be fairly used
Listen to the sound Of what the chevy do
Tear rubber No be fairly used
Uh uh uh
Telling you
The money new No be fairly used
Listen to the sound Of what the chevy do
Tear rubber No be fairly used
Uh uh uh
Uh uh uh
Uh uh uh