Music: Akinleye Olanrewaju Lyrics: Larry Maniah Wake up in the morning and I thank my God If no be God kini mbade so Enemies Gather for night bi kin ti gbanor All their plans jah e no Dey work
Cause when I wake up in the morning Recieving Good prayers from my mommy hoo Pey omo mi won ni lati gbomi Very soon Mo mor pey wonma gbo mi hoo
After that me I buckle my shoes Many things on my mind, mehn I gats to hustle hoo All night miodelesun moju, cause I gat many bills wey I gats to settle hoo olorun
Aye ole hoo fun eni Toni gbagbo pey aye ole hoo Wawa Time no dey, gats to make money fast cause time no dey hoo Aje Even dangote still dey work so fast to get him pay hoo olohun So me run my race cause nobody wey fit to run my race ahhh

All my life baba nah you I dey run to wawa Anytime I dey sober ahn You stand for me like a soldier You cover me like say you be umbrella ahn
Baba loun bami shey lojojumo Emi de fe lowo laye mi Baba jowor bami shey kemi rinor Kemi de Lola layemi
Wonlemi won ole bami I just want get the money I just want get the money I just want get the money ... Wonwami won ole bami Wonlemi won ole bami Baba Bami shey me I just want get money
Aye ole hoo fun eni Toni gbagbo pey aye ole hoo Wawa Time no dey, gats to make money fast cause time no dey hoo Aje Even dangote still dey work so fast to get him pay hoo olohun So me run my race cause nobody wey fit to run my race ahhh
Aye ole hoo fun eni Toni gbagbo pey aye ole hoo Wawa Time no dey, gats to make money fast cause time no dey hoo Aje Even dangote still dey work so fast to get him pay hoo olohun So me run my race cause nobody wey fit to run my race ahhh
Wake up in the morning and I thank my God If no be God kini mbade so Enemies Gather for night bi kin ti gbanor All their plans jah e no Dey work
Cause when I wake up in the morning Recieving Good prayers from my mommy hoo Pey omo mi won ni lati gbomi Very soon I know say dem go hear me hoo