Don’t listen

Lyrics: Baeshy/SwitchXlak/Blaqgeezus Music: Baeshy/SwitchXlak/Blaqgeezus Pay this man attention na my Aza be this Walking pass these people knowing we all Dey sin They can keep on judging Na my life I dey live I was born a loner,I Was never a twin
Life e be like beans, put potash in a shit Hustle na tomatoes, keep on grinding shit No put no one above me,no do that shit I no fit say I holy,and you too my gee
Use Omo watch the frame ,bigger picture so klin I see my self good,i be looking so lit I’m hoping on that benz tinted glass with your bitch Na play I just Dey play before you start to Dey diss
Came up from the trenches we no how e Dey You no fit just relate if you ain’t born in this strict Gun fire,many down,and them seize to exist Many things I see ,now I get PTSD .
Story of my life if you hear am man e strange Wetin Dey my mind, I swear you no go fit relate Somebody hold this boy e be like say he don Dey craise The boy Dey jupibarz, now na colos him dey blaze
I Dey awake for night, people Dey disturb for day For night the boy Dey tell him demons all him ****ing pain, No need to tell una,I keep it in my vein Cause if I start to talk you go think I Dey insane
I've seen lotta shit I dey try to survive I get enemies wey dey pray make I kpai And life na just race with different finish line You fit start today, tomorrow make you die My bro all the things wey I see fit to make a man go crazy oo But I push my P cause I no lazy o Try to survive for this trench you know
Tell that brother man for that corner, e go better aje Everybody go dey okay Everybody go smile again Everything go gel again
Tell that brother man say, e go better aje Everybody go dey okay Everybody go smile again Everything go gel again