Music: TEMMY DREDDZ
Blow money geng oo e
Omo ti owe ton dan se e!!!
Eya eya
Aye aye !
Aye ah ye!
Ah ye ah ye ah ya!!
Aye aye !
Aye ah ye!
Ah ye ah ye ah ya!!
Aye ah ye
Ah ya
Aye aye !
Aye ah ye!
Ah ye ah ye ah ya!!
Mummy don pray for me
Daddy don pray for me
(Daddy don pray)
Blow money dey sign my deal
See bloggers for the street
Dem they yan my gist olurun (olorun)
Now dem don they retweet!!!
(Tweet)
All the things way me sing
By his power
By his grace everything wey I do
E dey come through ooo!!!_
E dey come through
E dey come through
(E dey come through)
Mo tan abela
Mo de tun tan candle
Tell me what he can't do
Wetin baba nor do
2:30 I be praying with candle
I wan ball
I wan ball like lukaku
Mofe jaye mi mofe gbadon
Mofe bobble
No more struggles
Trench boy
Boy
Don turn person dey travel
(Mama's prayers)
Anuoluwapo omo mi
Mi oni wa e ti o
Mi oni mo orori e o
Mo ni sukun lori e o
Lagbara olorun gbogbo
Ikan to ba ti da owole lori bayi
Ma ma yori si rere ni
Gbogbo abawo le lori e
Ire ire ire lo ma ma yori si
Ninu eju ni mariwo tin sola
Wa ma sola ti ti e
Larin awon ota
Wa ma leke
Oni reyin wan ni re e gbese
Lase edumare
Aye aye !
Aye ah ye!
Ah ye ah ye ah ya!!
Aye aye !
Aye ah ye!
Ah ye ah ye ah ya!!
Aye ah ye
Ah ya
Aye aye !
Aye ah ye!
Ah ye ah ye ah ya!!
Mummy don pray for mi
Blow money don sign
My deal
Now dem don they
Retweet
All the things we me sing