My Head

Lyrics: Idawarifagha Ismael Hart/AGBEDO EBUBE VICTOR Music: Idawarifagha Ismael Hart/AGBEDO EBUBE VICTOR Balewa balewa
Hit boi Idahams Balewa Balewa
If Dem no call you make you no go Oya dey play
I carry my hustle me I Dey on low On a low
Dem say too much money na vanity Omo I need that vanity for a longer prosperity oh no
No be today Wey my eye don see something Telling me who Dey for me Who come be the real person Day after day I no fit like no body thing I just wan Dey high frequency Make dem no come knack me shenkin
No body fit collect My head o my head o My life is not for rent My head o my head o eh Dem no fit koba My head o my head o eh Dem no fit come Dey jonse o My head o my head o eh I Dey celebrate Gyrate o gyrate o That’s why I Dey celebrate gyrate o gyrate o I Dey jaiya ooo Gyrate o gyrate o Gyrate o Gyrate o
Omo no gree for any body No gree for anybody Cos the street is not funny my guy Me I go do what I go do If I go like to fight konfu my eye Dey Chook Omo na one life o I just wan live life o No worry no body o