Lyrics: Aduragbemi Sunday Music: Aduragbemi Sunday Oh na na na eh
Reeskyleo JTM (Jah the merciful
As some people dey dey criticize you Some people go dey elevate you No be everybody wey dey go like you Keep doing your thing dey motivate you Cus nobody dey eh nobody dey ko Tepa Moshe oh no holiday No be today eh we don dey grind Kowo lepe oh mama nbe Nile
If Dem like oh make Dem hate us Na Dem get there palaver Owo mo wa pa mio wa payan I no get time for wahala Today fit hard oh I no mind oh Ola mi a Dara Na God blessings me dey find oh Rain it on me like shower
Bless me on time make e no go tay Eru yi wuwo baba bami gbe I based on believe and I no slack oh As i dey hustle and I dey fast and pray
Tinba gbo gbe moma gbe I no go dull am cus I no come play Bad energy no go come my way If i no get this money tell me what's my gain
Weytin I gain
I Know say I go make am eh
Mama dey pray She tell me say One day I go see pay day
Nobody go dey for you my brother Make you hustle and pray for grace Them no go wish to pass you the ladder to reach the top Make you shine your face Sho ma duro (sho ma duro timi) If I no get again tin ba lulu Shoma mujo Abi make I find my way Nobody go dey for you For the street say na only you Tepa Moshe Make you no follow Dem do April fool