Lyrics: Bamaiyi Ezekiel
Music: Bamaiyi Ezekiel
On the highway to succes I dey on road fam
As I no come get Benz men I gats to leg an
OmoTena go de think say me I just Dey shenk her
Anyway na way my brother but u gats to take an
Na who get money go get confidence
Na Wthing u go show dem wen dem ask for evidence
In a world full of slips(sleeps) bro am feeling restless
Any advice make u put an for my OPay
Boys online this hustle surely go pay
Boys go smile tell my niggas soro soke
Walai talai
We go de alright
Walaii talai
We go de alright
God abeg u please please
Delete bad energy for my way
Carry my enemies go astray
Holy Ghost fire the principalities on my back
As I de carry go carry go
Who de vex na en go fall Jericho
Green love to my ladies wey de give me ****
As I broke
I no fit forget una at all
Any advice make u put an for my OPay
Boys online this hustle surely go pay
Boys go smile tell my niggas soro soke
Walai talai
We go de alright
Walaii talai
We go de alright